No Competition Song by Davido

Over Dem Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free
Over Dem Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free

DOWNLOAD Mp3

No Competition Song by Davido

Lyrics

No competi, competi, competition for my lady
Uh no, na she get everything wey I need in a woman and moreMy lady, if you see my lady oIstolobo oneYou go know say people fineYou go know say god designNa elele, oh na elele, oh ah

Shey na yansh o (eh)Be like matress (eh)Shey na face oh (eh)Be like actress (eh)I say nobody fit to contest ohUhn uhn, for my baby oh

Shey na yansh oh, shey na face oh ehShey na waist oh, una no be mate oh uhnOh wo wo wo wo woNobody fit to contest oh ah
My agbani, daregoOlomi, ma lelegroOmo mummy, ele daddyMr money like e lepa shandi
Sho mo pe you carry, o tobiO lara, o lomiFa mi mora, Angelia JolieIwo nikan nikan nikan nikan nikan, o ti to mi e
Mo ko e je bi ti indomieBaby duro mo mi, no go leave me lonelyGbagbe jonsing, make you leave the storyMa lo kan ra mo mi, ’cause it’s in the stoning
Iwo sha ma wo miBi mo shey n jo, iwo sha ma wo miO ni problem, iwo lalabaromiOlolade o kori mi ma taku mi o
Cause you got my soul, my soulYou be melody for my soulGirl you’re my all, my allCan’t leave you alone

No competi, competi, competition for my ladyUh no, na she get everything wey I need in a woman and moreMy lady, if you see my lady oIstolobo oneYou go know say people fineYou go know say god designNa elele, oh na elele, oh ah

Shey na yansh o (eh)Be like matress (eh)Shey na face oh (eh)Be like actress (eh)I say nobody fit to contest ohUhn uhn, for my baby oh
Shey na yansh oh, shey na face oh ehShey na waist oh, una no be mate oh uhnOh wo wo wo wo wo

No Competition Song by Davido

click here for more music