FIA Song by Davido

Over Dem Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free

DOWNLOAD Mp3

FIA Song by Davido

Lyrics

Fia! Fia!
Dab, make I dab (haba!)Give me love, make I love (I do!)Place no other one above (haba!)
Shawty want a million dollar (sekpe!)Say make I wire wireTurn me to wana cover oh (maga oh!)She say all na friends areLiving la vida locaI dey form Yemi my lover (ahh!)
Yeah! You for dey for me (you for dey!)When the boy dey hunger (you for dey!)I for try for you, oh ehBut you say, if you no get money, hide your face(I hide my face)Make another man pikin’, run my race

I love you, no mean say, if you say make I put one hand for fireFire, fire, burn themI go put hand for fire ohE no mean say, if you say make I put one leg for fireFire, fire, burn themI go put leg for fire oh

Dab, make I dab (haba!)Give me love, make I love (I do!)Place no other one above (haba!)
Dab, make I dab (haba!)Give me love, make I love (I do!)Place no other one above (haba!)
Sukura kilo ko si o, eh!Suku shaker, I am shoe maker, yeahCaroline save your dramaI don’t need it for the soap operaHola hola, Mr.OlopaI’m not here to cause wahalaHello diva, save your dramaYou don’t need me in your soap opera
Yeah! You for dey for me (you for dey!)When the boy dey hunger (you for dey!)I for try for you, oh ehBut you say, if you no get money, hide your face(I hide my face)Make another man pikin’, run my race
I love you, no mean say, if you say make I put one hand for fireFire, fire, burn themI go put hand for fire ohE no mean say, if you say make I put one leg for fireFire, fire, burn themI go put leg for fire oh
Dab, make I dab (haba!)Give me love, make I love (I do!)Place no other one above (haba!)

Dab, make I dab (haba!)Give me love, make I love (I do!)Place no other one above (haba!)

Yeah! You for dey for me (you for dey!)When the boy dey hunger (you for dey!)I for try for you, oh ehBut you say, if you no get money, hide your face(I hide my face)Make another man pikin’, run my race
I love you, no mean say, if you say make I put one hand for fireFire, fire, burn themI go put hand for fire ohE no mean say, if you say make I put one leg for fireFire, fire, burn them (Mix Monster!)I go put leg for Fire ooh
Fire burn dem bomboclaat, you get me?Hahaha

FIA Song by Davido

click here for more music