Skelewu Song by Davido

Feel Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free
Feel Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free

DOWNLOAD Mp3

Skelewu Song by Davido

Lyrics

All the girls dem dey dance galala
But this new dance don cause casalaFor this dance you no need shakaraOya whine your hips like a this like a datLike a this like a datTo your right to the frontAnd your yansh to the backSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le leSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le

Oh girl what is the planWe are planning to love your demandsShey you want to dance danceYou wan collect money from my bankOya scatter the townNa the baddest wey dey in the townWhen they see me aroundDem dey scatter the dance like clownOya fi jo gba owoOya so jo di owoOya dance to the soundLike a this like a dat

All the girls dem dey dance galalaBut this new dance don cause casalaFor this dance you no need shakaraOya whine your hips like a this like a datLike a this like a datTo your right to the frontAnd your yansh to the backSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le leSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le
Ileke idi yen o idi yen oEsu bo ko yoko esu bo ko yokoOwa degbo so na owa degbo so naBebe idi yen oOya fi jo gba owoOya si jo di owo eOya dance to the soundLike a this like a dat

All the girls dem dey dance galalaBut this new dance don cause casalaFor this dance you no need shakaraOya whine your hips like a this like a datLike a this like a datTo your right to the frontAnd your yansh to the backSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le leSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le

But this new dance don cause casalaShizzi shizziOya whine your hip like a this like a datTo your hand oAnd your yanshSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le leSkelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le
Ske le le le le le lelele leleleLe le le le le lelele leleleSke le le le le le lelele lelele

Skelewu Song by Davido

click here for more music