Rema Reason You

Letter Remix Yaled ft Eddy Kenzo | Mp3 downloads | Music downloads free
Pheelz Ft Davido Electricity | Mp3 downloads | Music downloads free

DOWNLOAD Mp3

Rema Reason You

Lyrics
Another banger
Oh, omo wonAre you taken or are you available?Girl, I no dey whine youIf to say I no see anything in youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason you
You dey heat my processorSay na you wey dey shift my heart and my meduTell me what can I doIf to say I no see anything in youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason you

Odé n kpemi lomogoI don turn laughing stock to my friendsSay superstar boy like meFor one girl I just dey fool myselfYou are special to meI no fit reason you lessYou dey shack me like pami from the day wey I see you

Melanin shiningI love that dress and the person in itIn my feelingsOluwa gon sef deserve creditomoge anything you wantI go give you like say I be genieAnd the way you dey moveE be like say you get boyfriendI say make I ask you

Oh, omo wonAre you taken or are you available?Girl, I no dey whine youIf to say I no see anything in youI no go reason you (I no)I no go reason youI no go reason youI no go reason you (I no)I no go reason youI no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my meduTell me what can I doIf to say I no see anything in youI no go reason you (ayy)I no go reason youI no go reason you (I no, I no)I no go reason youI no go reason youI no go reason you

Girls dey find me unto globallyYou see me first hand and you no kolobiThe thing dey muzz meAnd you dey vex for men ’cause her ex dey toxicGirl, I’m sorry on behalf of everybodyShey na money take am baby kilo kan mi

Melanin shiningI love that dress and the person in itIn my feelingsOluwa gon sef deserve creditomoge anything you wantI go give you like say I be genieAnd the way you dey moveE be like say you get boyfriendI say make I ask you

Oh, omo wonAre you taken or are you available?Girl, I no dey whine youIf to say I no see anything in youI no go reason youI no go reason youI no go reason you (yeah)I no go reason you (yeah)I no go reason youI no go reason you

You dey heat my processorSay na you wey dey shift my heart and my meduTell me what can I doIf to say I no see anything in youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason youI no go reason you

click here for  more music