Fem Song by Davido

Feel Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free
Feel Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free

DOWNLOAD Mp3

Fem Song by Davido

Lyrics

Napji killing this one(Baddest)
E be like you don dey talk too muchSmall talk, you don dey talk who talkFem(Baddest)Oboy, you don dey do too muchSmall talk, you don dey look who talkFem(And di baddest)
Person wey dey find the pityOmo no dey give me itty bittyJust call me, you wan know 30BGYou go know 30BG, when you see 30BGYou wey dey find the pityTell odogwu say we like to partyJust call me, you wan know 30BGYou go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uhMake una tell am to call meUh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Why dem come dey para, para, para?Para for meWhy everybody come dey para, para, para?Para for meWhy dem come dey para, para, para?Para for meNawa 30BG, we go para, para, paraDem go para for you

Before the, before the matter get seriousBefore the, whole matter gets dangerousYou need to make sure you don’t say too much‘Cause if you say too much, I fit to run up on youYou see seh I get fans wey dey para ganYou see seh my own G pass G-WagonMy nigga, I set trends, no Twitter starI get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sightWhen me say na me dey give them lifeDem go tell me who dey give them mind, give them mindLive my life, man dey turn am to shoot on sightWhen me say na me dey give them lifeThem go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uhMake una tell am to call meUh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?Para for meWhy everybody come dey para, para, para?Para for mePara, para, paraPara for me
Napji killing this one

Fem Song by Davido

click here for more music