Godfather Song by Davido

Feel Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free
Feel Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free

DOWNLOAD Mp3

Godfather Song by Davido

Lyrics

All of the blessings wey dey come my way
Erima, jẹ ka jọ ko po tuaMake you no go relent (no go relent)The you ju’badi improperShey you want to collect?You no I get the connectẸlẹ your body fire ohCarry fire wey fit flat my tyre oh

Call all my man dem make dem ball out (ball out)Tonight I want to call her (call her)Igbadun is important (important)Igbadun is important (important)You no see we are crossing borders (borders)The magic we dey chun am (chun am)All of my guys are ballers (ballers)More balloon for my corner

They can’t tell me nothing (nothing)Thеy can’t match my energy (energy)Balling na normal thing (normal thing)Cruising aston martin (martin)All of thе blessings wey dey come my way (wey dey come my way)They are all on godAnd if dem try to talkE go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water ohYou better look well ko to sọda o, ko to sọda o (ko to sọda oh)Counting my blessing titi d’ọla oOya na grasshopper ohEmi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)I be the godfather oh
I no dey joke with my peace of mind (of mind)Pass me the igbo make I feel alright (alright)When I’m with you, I’m with you for lifeGirl me wanna blow your whistle all nightBaby, put your worries all on meI want to no money

Call all my man dem make dem ball out (ball out)Tonight I want to call her (call her)Igbadun is important (important)Igbadun is important (important)You no see we are crossing borders (borders)The magic we dey chun am (chun am)All of my guys are ballers (ballers)More balloon for my corner

They can’t tell me nothing (nothing)They can’t match my energy (energy)Balling na normal thing (normal thing)Cruising aston martin (martin)All of the blessings wey dey come my way (wey dey come my way)They are all from godAnd if dem try to talkE go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water ohYou better look well ko to sọda o (ko to sọda o), ko to sọda oCounting my blessing titi d’ọla oOya na grasshopperEmi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)I be the godfather oh

Godfather Song by Davido

DOWNLOAD Mp3

click here for more music