Peace Of Mind Song by Rema
Lyrics
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (It’s Kel p vibes)I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mindWhoa woooah
Blow up some trees tonight Blow up somе trees I’m looking for some peace I’m looking for somе peace of mindWhoa woah
Nobody know, nobody know Nobody know weytin I dey face o Nobody know, nobody knowNobody know weytin I dey face o
Nobody know o, nobody know Nobody know weytin I dey see o Nobody know, nobody know Nobody know weytin I dey see o (hmm)So many things just dey for my mind o
Ehhhh How many happiness man fit to buy o? Hmm Everyday man need to wake up to hustle o HmmnnBut, we no dey certain weytin go sup tomorrow ewe
One bottle schnapp to cure my craze One bottle schnapp to cure my craze You no fit dey this country wey you no they craze (this country wey you no dey craze)Gunshot no let me meditate (gunshot no let me meditate)
Hypertension full all the place (hypertension full all the place) People they die Police sef no go deny the caseI’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mindWoooah
Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mindWoooah
My mama call me, say take am easy o I no know wetin go ease me o My baby call me say she go please me oNo be everything be sex
And me I no they find any pity o E don tey when I dey hustle o Dey jump from shuttle to shuttle oOooh, woah, woah, woah, woah
This pain, this pain This pain no be only my pain Many people pain join my pain Many people pain dey run in my vein (hmmm) Many people don die in vain hmmmmmmI’m looking for some peace of mind (I’m looking for some peace)
I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mindWoooah
Blow up some trees tonight (blow up some trees) (Tonight) blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mindWoooah
Nobody know, nobody know (At all) nobody know wetin I dey face o Nobody know, nobody know (nobody know, nobody know)Nobody know wetin I dey face o
Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey see o (see o) Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey see o (nobody know wetin I dey see o)Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh lele Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le, yahweh le le) (Yahweh le le), yahweh le le, yahweh le le, yahweh le leYahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le