Jowo Song by Davido

Over Dem Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free
Over Dem Song by Davido lyrics | Mp3 downloads | Music downloads free

DOWNLOAD Mp3

Jowo Song by Davido

Lyrics

My baby jo, jo
Jo, jowoMy baby jo, jowoMy baby jo, jowo, jowo
One time three gbosa for the two person wey born youI no go wan to try lose you chai they no born me wellI no fit tire for your matter, lai lai say I no doSuddenly man ah calm down, man down for only you, yeah
Many, many man they try to whine youI no really mind they just dey whineyMany, many gyal they try to whine meBaby no go mind dem just be whineyMany, many man they try to whine youI no really mind they just dey whineyMany, many gyal they try to whine meBaby no go mind dem just be whiney

So me say jo o (jowo)Look into my eyes oh baby (jowo)Will you be my wife oh baby? (jowo)Baby, oh ya raga, raga, raga for meJo o (jowo)Look into my eyes, oh baby (jowo)Will you be my wife? Oh baby (jowo)Baby, oh

Jo, jowoMy baby jo, jowoMy baby jo, jowo, jowo
Amina, zo manaAnd so me go, che si minaE be like you be my destiny naThis kind of love e no dey similarAmina, mutumiyaMo la e ganGbo temi na, ori ka kiri muSu mo mi girl, baby speak to me now
Many, many man they try to whine youI no really mind they just dey whineyMany, many gyal they try to whine meBaby no go mind dem just be whineyMany, many man they try to whine youI no really mind they just dey whineyMany, many gyal they try to whine meBaby no go mind dem just be whiney

So me say jo o (jowo)Look into my eyes, oh baby (jowo)Will you be my wife oh baby? (jowo)Baby, oya ragaraga raga bo miJo o (jowo)Look into my eyes, oh baby (jowo)Will you be my wife oh baby (jowo)Baby, oya ragaraga raga bo mi

Jo, jowoMy baby jo, jowoMy baby jo, jowo, jowo
Jo, jowoMy baby jo, jowoMy baby jo, jowo, jowo(Magic Boi, take it easy on the beat)

Jowo Song by Davido

click here for more music