Omah Lay Free My Mind
Lyrics
Free my mind
Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo oI get a girl for America
She no dey ever, ever let me down I get another one for Senegal She no dey ever, ever give me nack I get another one for Unilag That one behaves like a hoodlum I get another one for Uniport See me see trouble kill a boy Now we don bust oFree my mind
Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo oMm, my melody e sweet pass mm-mm
Mm, my energy, I fire pass moto If shawty no go give me, I go go nack Okpo Shule boy, e be the boss don shule boy ‘Cause e don bust o-oFree my mind
Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo oOlosho wey no fine
Dem dey too like clout e yo People wey no get talent, oyo Them dey too sharp mouth So I free my mind o with shayo, no I free my mind with shayoFree my mind
Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo o