Ojemba Song by Olamide ft Fyno

Motigbana Song by Olamide
Motigbana Song by Olamide

Ojemba Song by Olamide ft Fyno

Lyric

Mad oh
HmmmmWa
Oluwa cover me ohMan no fit be God oh
They wan make I slow down ohBut I no go look back oh
Ọ kwa Chukwu na-enye ohE dey sweet me for belle ohIfe ọ sọlụ fa mebe oh
Abụkwa m ojemba enwe ilo
God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)You wish me to fall I go jump I go pass oh (Ojemba enwe ilo)Chasing the bag ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)

LyricsNo weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine oh I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)This little light of mine oh I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)
If I fall I rise I got my eyes set on the prizeYou know say shoe get sizeAnd all my shoes na designer
Heavy is the head wey dey carry the crownOmo my shoe no go fit any manEven if I dey for dungeon or undergroundOluwa cover me anytime
And if you snooze you collectAnd if you loose dem forget you my guy you go quench
So many goons for my setMany goons wey dey paraWey dey zazu for the bench oh
We can’t stop we carry shinning armorOn our way to ZionAll my guys them be LionWon bi iya won
God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)Obstacle come I go jump I go pass oh (Ojemba enwe ilo)See no looking back ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)
Anyị ga na-eje eje na-abata abata oh ewoo (Ojemba enwe ilo)
And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata oh ewoo (Ojemba enwe ilo)Gwa onye na-ewe iwe ya belụ ebelụ ewoo (Ojemba enwe ilo)
No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine oh I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo

Ojemba Song by Olamide ft Fyno

DOWNLOAD Mp3 

Born Unruly Alien skin

Click here for more music